Di call lead to plenty big announcements wey fit change di war mata. Here na some key points of wetin e tok: • Trump tok say e and Putin don agree say make dem start peace tok to end di Ukraine ...
Donald Trump don respond to Ukraine afta President, Volodymyr Zelensky, tok say na "surprise" say im kontri no dey invited to di tok-tok for Saudi Arabia to end di war wit Russia. Say e dey ...